Comot for highway - David Jones David
Facebook
Twitter
WhatsApp
Telegram
Pinterest
Email

Comot for highway - David Jones David

7.6 / 10 | 0 Season | Nigeria
2026 | Pop
The highway is dangerous… E no dey look dangerous at first. You no go know when you overspeed… Before you know… you go lose control. If you still dey see clearly… If you still get control… comot now. Say no to anything wey go take your mind, your will, your life. Outfit by Viola Essence Africa Download audio of my song here👉🏻 https://audiomack.com/davidjonesdavid

No Seasons Found

Active content indicators could not be rendered.

Cast List (1)